Songtext zu 'Dumebi' von REMA

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Dumebi, nach dem du gesucht hast.

Ozedikus nwanne
Another banger

Make I pon, make I pon pon pon
Make I come
Make I give her the pon pon pon
Your body kakara make I pon pon pon
Onome get e

Ki lo fe omote je ogede (aha)
Fine fine okpekete (aha)
Wa je alo folake (aha)
Whine am omote (ah)
Ju ba di, your body chekere (aha)
Bo se re di yen imade (aha)
To ba lo sile kilo fe (aha)
Whine am oh my lady o

Tell me wetin dey your body o
Omote my sweetie baby o
Why you wan come give me konji o
If you want it, girl, I'm ready

Omo make I manya you
Omalicha kan ye wu ewo
I go manya you
Omalicha kan ye wu eh

Dumebi, dumebi
Kpa nanga nin ge inga wo yaa 
Eh dumebi
Dumebi don go carry belle
Eh dumebi
Le kwa na mi si see omoye
Come see omoye o baby oyoyo

Make I pon, make I pon pon pon
Make I come
Make I give her the pon pon pon
Your body kakara make I pon pon pon
Onome get e chekere, bum bum bum, chekere ah

Fine, girl, make you no go dey do fine boy like this o
If I hear say one thing, one thing eh, I go vex o

Ogini, ogini na fia
Ogini, ogini baby?
Ogini, ogini remi?
I get e, I get e plenty money o

Ogini, ogini na fia
Ogini, ogini baby?
Ogini, ogini remi?
I get e, wait! Plenty money o

Ah!
Toke makinwa
Where omotola?
Mercy aigbe oya
Kpalanga mommy ijo ya
Sade ijo ya
Jeka wole patapa
All my sexy mamama
Come follow me, come and ijo ya o

Omo make I manya you
Omalicha kan ye wu ewo
I go manya you
Omalicha kan ye wu eh

Dumebi, dumebi
Kpa nanga nin ge inga wo yaa 
Eh dumebi
Dumebi don go carry belle
Eh dumebi
Le kwa na mi si see omoye
Come see omoye o baby oyoyo

Make I pon, make I pon pon pon
Make I come
Make I give her the pon pon pon
Your body kakara make I pon pon pon
Onome get e chekere, bum bum, chekere

Make I pon, make I pon pon pon
Make I come
Make I give her the pon pon pon
Your body kakara make I pon pon pon
Onome get e chekere, bum bum bum, chekere ah

Es gibt viele Gründe, den Text von Dumebi von REMA kennenlernen zu wollen.

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Dumebi von REMA der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Dumebi zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Dumebi suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Dumebi von REMA geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Dumebi von REMA.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Dumebi von REMA der Fall war.