Songtext zu 'Expensive Shit' von Fela Kuti

Möchtest du den Text von Expensive Shit von Fela Kuti kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Expensive Shit, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Expensive Shit von Fela Kuti gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Expensive Shit? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Expensive Shit von Fela Kuti? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Eran na goat o, for Yoruba land
Eran na goat o, for Yoruba land
Him go bend him yansh him go shit
Him go commot away from him shit
Him shit go be the last thing wey he go like to see

Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)

Obo na monkey for Yoruba land
Him go bend him yansh him go shit
Him go commot away from him shit
Him shit go be the last thing wey he go like to see

Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)

Obinrin na woman for Yoruba land
Obinrin na woman for Yoruba land
She go bend she yansh she go shit
She go commot away from she shit
She shit go be the last thing wey she go like to see

Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)

Okunrin na man for Yoruba land
Okunrin na man for Yoruba land
Him go bend him yansh him go shit
Him go commot away from him shit
Shit go be the last thing wey he go like to see

Because why o? (Because the shit dey smell!)
Because why o? (Because the shit dey smell!)

Tell me now now
Me I be Fela, I be Black Power man
Me I be Fela, I be Black Power man
I go bend my yansh I go shit
I go commot away from the shit
The shit go be the last thing wey I go like to see

No be so for some fools wey I know
No be so for some stupid people I know
No be so for some fools wey I know

People wey go like to quench your soul
People wey go like to quench your soul

[Chorus]
En! Alagbon o

Them go use your shit to put you for jail
And don tell my shit too expensive shit
My shit na exhibit, it must not lost o
And don tell my shit too expensive shit
My shit na exhibit, it must not lost o

En! Alagbon o
En! Alagbon o
En! Alagbon o
En! Alagbon o

Es gibt viele Gründe, den Text von Expensive Shit von Fela Kuti kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Expensive Shit kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Zu wissen, was der Text von Expensive Shit sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Expensive Shit von Fela Kuti singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Expensive Shit zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Expensive Shit von Fela Kuti ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Expensive Shit hört? Den Text des Liedes Expensive Shit von Fela Kuti zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Expensive Shit von Fela Kuti geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Expensive Shit von Fela Kuti.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Expensive Shit von Fela Kuti, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Expensive Shit von Fela Kuti der Fall war.